Monday, December 24, 2012

PHOTOS : Naija Comedians Marry Prettier Wives Than Actors/Artistes

Am I the only one noticing the issue of Naija Comedians marrying pretty wives than Naija Artistes/Actors.

Una don see Basket Mouth wife? Abi na AY wife? Abi make we play go Klint da Drunk wife? Even Elenu wife dey game. E be like these men go leave joke wey dem wan yarn for stage begin spot fine-fine chicks for front seats.

I dont want to start casting some Actor's wife, abi some Artiste wey their wife no too fine dem come still dey use beating wor-wor the babe more...... I didnt say anything oh, use ur teeth count your tongue.

No comments:

Post a Comment